Shekini

Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye

P-Square !
Eh!, eh!
Yahn ahn
Alen, alen, alen, alen
Yahn ahn
Lets go !

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

I get the power (eh)
Me I no dey bother (yeah)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go!)
I get the power (ah!) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no hala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

We don't go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)
We don't go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no hala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

Kurubaku (hey)
Kurubaku (hey)
Kurubaku
Yahn ahn
P-Square
Alen, alen, alen, alen
Yahn ahn

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no hala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

Eh!, eh!
Yahn ahn
Alen, alen, alen, alen
Lets go !

Trivia about the song Shekini by P-Square

On which albums was the song “Shekini” released by P-Square?
P-Square released the song on the albums “Greatest Hits, Vol. 2” in 2015 and “P-Square, Vol. 1” in 2017.
Who composed the song “Shekini” by P-Square?
The song “Shekini” by P-Square was composed by Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye.

Most popular songs of P-Square

Other artists of Reggae pop