Win
I go win oh
You go win oh
All of oh go win oh
Naija go win
Win win win win win
I go win o I go win
Win win win win win
I go win o I go win
Daddy cover my head with oil o
I go win o I go win
Win win win win win
I go win o I go win
Oluwa bo l'ori mi kpelu ororo
Win win win win win
I go win o I go win
If you say na jazz oo
Go do your own ooo
Jesus power na Him I follow
Them say we razz ooo
Na a fia anyi amanlezi
Holy Ghost fire
Na him dey answer them maka
Ogozirim agozi oti nyelu jara
Ogozirim agozi, we re memu onye uwa oma
Win win win win win
I go win o I go win
Win win win win win
I go win o I go win
Daddy cover my head with oil o
I go win o I go win
Win win win win win
I go win o I go win
Oluwa bo l'ori mi kpelu ororo
Win win win win win
I go win o I go win
The power to live right
Iworiwo
The power to Love Jesus
Iworiwo
The power to move mountains
Iworiwo
The power to make wealth yeah
Iworiwo
The Power to help the poor
Iworiwo, iworiwo, iworiwo
The power to Praise Him everyday
Na him we dey pray
January to December Baba God
I dey thank You blessing weh you carry come
See my Faith don dey strong ogidi gan
Me and Jesus for this life go really bond
Baba bless this Your boy with enough Grace
Make my mouth just dey carry only Your Praise
And Your light go dey shine only my face
When the bad men see me them go pick race
Sare!
I go win I go o I go win
Win win win win win
I go win o I go win
Daddy cover my head with oil o
I go win o I go win
Win win win win win
I go win o I go win
Oluwa bo l'ori mi kpelu ororo
Win win win win win
I go win o I go win