WhatsApp

Afolabi Loseyi Balogun, Emoseh Khamofu

Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That's not my thing, baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Eiya, sare wale
Ara mi ti wa l'ena, eiya
You high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey masturbate
Jekin we le ma ka tan le
You must give me accolade

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down

Yeah
Who be that girl wey dey text you?
I don't like bullshit
I don't like nonsense
I don't like sharing
Oya come wha you say?
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you're not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros (with my bros)
Tell me say you get hoes
But I smell them with my nose (with my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
Are you gonna make me sweat or show me love instead?

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down

Trivia about the song WhatsApp by Seyi Vibez

Who composed the song “WhatsApp” by Seyi Vibez?
The song “WhatsApp” by Seyi Vibez was composed by Afolabi Loseyi Balogun, Emoseh Khamofu.

Most popular songs of Seyi Vibez

Other artists of African music