MANDEM

Tete Eyo

Dope Boy Spliff
Mandem
Fight dem fight dem fight dem
No gree for dem man dem
I'm high need no landing
Mandem mandem mandem
Sing along na anthem
African juju I jazz dem
Talk your own I no send
Mandem Mandem Mandem
Sing along na anthem
African juju I jazz dem
Talk your own I no send
Is this real?
Did I make it?
This is me
I don't fake it
Call me spliff puff puff pass it
Hittaman seff know say this na hit
Bitter men seff know say I sweet
What's on my mind I must to tweet
Sold 4 bibles just a week
But I could never ever preach
Mandem mandem mandem
Sing along na anthem
African juju I jazz dem
Talk your own I no send
Mandem mandem mandem
Sing along na anthem
African juju I jazz dem
Talk your own I no send
Without lace you can't run my race
Mafo we are not the same
I have a girl that I can't trade
Because she dey roll my J
Leave talk better concentrate
Blow market if you price you pay
Wake up I pray and I bake
Bigger us na Wetin I pray
Fight dem fight dem fight dem
No gree for dem man dem
I'm high, need no landing
All my wishes granted
Mandem mandem mandem
Sing along na anthem
African juju I jazz dem
Talk your own I no send
Mandem mandem mandem
Sing along na anthem
African juju I jazz dem
Talk your own I no send
Fight dem fight dem fight dem
No gree for dem man dem
I'm high, need no landing
All my wishes granted
Fight dem fight dem fight dem
No gree for dem man dem
I'm high, need no landing
All my wishes granted

Trivia about the song MANDEM by Spliff

Who composed the song “MANDEM” by Spliff?
The song “MANDEM” by Spliff was composed by Tete Eyo.

Most popular songs of Spliff

Other artists of Reggae music