Life Dey Go On

EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO

What a song

Once upon a long lost time mama born a saint
Memories no dey to shape my thoughts no regret no pain
And all the ladies see me say my ovaries pretty little baby
Wetin my mama say and everybody dey like rookie
My mama tell me wetin my papa say
When everybody dey work for me for free I frown
Them shed the tears

E dey go on life dey go on
I crawl I waka I fail papa
E dey go on life wheel dey turn dey go on
I run my broad for school for mosque

When I just be little boy e I go wear my cape
Imagine the fate of the world e dey for my hand
E get time life show me pepper tales
You no know my story the song I been dey sing

E dey go on life dey go on
I run I take off
Dem try to shoot me down I nook them all
E dey go on life wheel dey turn dey go on
I sabi the road I talk them try to keep me out I buy the bus

And the truth been dey hurt me
E no get shield to protect me
I breathe in I breathe out
Feel alive and say and again and again

Them ditch the bus them run
The south people bus them run
I fix I patch I exhaust
Those wey love to join me them come

E dey go on life wheel dey turn dey go on
I stand for freedom for my life
I love I laugh I drive to Winfell ah
To feel alive to stand proper and to learn

To stand and try to free my mind to be wise
To live and style to take flight
To dey shine to unlearn
To try again to win some more to go far

Trivia about the song Life Dey Go On by Brymo

When was the song “Life Dey Go On” released by Brymo?
The song Life Dey Go On was released in 2022, on the album “Theta”.
Who composed the song “Life Dey Go On” by Brymo?
The song “Life Dey Go On” by Brymo was composed by EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO.

Most popular songs of Brymo

Other artists of